
Trump dey diagnosed wit vein condition - White House tok
Donald Trump dey suffer from one chronic vein condition, di White House announce on Thursday, 17 July. Dis dey come days afta rumours spread afta fotos show bruises for di US president hand. Recently, e bin experience swelling for im hands, and Oga Trump …